Difference between revisions of "sell"
(→Verb) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person give person someting make di person give am money |
#:* {{ux|dv| Madam you go '''sell''' abi make I go anoder shop?|(NSC_2021, Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)}} | #:* {{ux|dv| Madam you go '''sell''' abi make I go anoder shop?|(NSC_2021, Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)}} | ||
#:* {{ux|dv|Notin wey I no dey '''sell''' for dis my small shop so.|(NSC_2021, I sell all kinds of things in this small shop of mine.)}} | #:* {{ux|dv|Notin wey I no dey '''sell''' for dis my small shop so.|(NSC_2021, I sell all kinds of things in this small shop of mine.)}} |
Revision as of 00:07, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: English sell
Pronunciation
- sɛ̑l
Verb
- Make person give person someting make di person give am money
- Madam you go sell abi make I go anoder shop? — (NSC_2021, Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)
- Notin wey I no dey sell for dis my small shop so. — (NSC_2021, I sell all kinds of things in this small shop of mine.)
- Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk.
- You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don sell you o. — (NSC_2021, You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)
- Bros, forget! I bam! you no go fit sell me. Na area I grow. Dat langua? I dey rap am for dream. — (NSC_2021, Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't understand. Those slangs? I say them in my dream.)
Antonyms
Translations
- English: sell, deceive, say things another will not understand