Difference between revisions of "serere"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Make person dey do wetin go make dem dey notice am.
 
* Make person dey do wetin go make dem dey notice am.
:* {{ux|dv| Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your '''serere'' too much, abeg. |(NSC_2021, Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.)}}
+
:* {{ux|dv| Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your '''serere''' too much, abeg. |(NSC_2021, Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.)}}
 
:*  {{ux|dv| If you dey do '''serere''' na for your pocket o. E no get who send you. |(NSC_2021, If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)}}
 
:*  {{ux|dv| If you dey do '''serere''' na for your pocket o. E no get who send you. |(NSC_2021, If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)}}
:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}}
+
:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange [[gbedu]] to formally use '''serere''' waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[shakara]], [[noticeme]]
 
[[shakara]], [[noticeme]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''flamboyance''
 
* English: ''flamboyance''

Revision as of 00:25, 21 December 2022

Naija

Alternative Form

senrere

Pronunciation

sɛ̀rɛ́rɛ̀ Play Play

Noun

  • Make person dey do wetin go make dem dey notice am.
  • Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your serere too much, abeg.  — (NSC_2021, Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.)
  • If you dey do serere na for your pocket o. E no get who send you.  — (NSC_2021, If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)
  • PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)

Synonym

shakara, noticeme

Translation

  • English: flamboyance