setcorner

Revision as of 17:09, 3 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== set corner ===Etymology=== From: English ''set'' and ''corner'' ===Pronunciation=== sɛ̀tkɔ́nà <sm2>Pcm-ng-setcorner.f.ogg</sm2> <sm2...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

set corner

Etymology

From: English set and corner

Pronunciation

sɛ̀tkɔ́nà


Verb

  1. Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
    Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)
    People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)

Synonym

wayo, corner, [419]]

Translation

English: double cross