Difference between revisions of "sha"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
+
# Word wey de dey use dey talk sey wetin de don first talk no be so e be finish. (Conjunctive)
:*{{ux|dv|No be all of dem '''sha''' o, but many. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__52, Well, it was not everyone, just some.)}}
+
#:*{{ux|dv|No be all of dem '''sha''' o, but many. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__52, Well, it was not everyone, just some.)}}
:*{{ux|dv|But '''sha''' o, we '''sha''' thank God sey God don catch am. |(IBA_33_News-Comments_MG__120, Well, we are just grateful to  God that he has been exposed.)}}
+
#:*{{ux|dv|But '''sha''' o, we '''sha''' thank God sey God don catch am. |(IBA_33_News-Comments_MG__120, Well, we are just grateful to  God that he has been exposed.)}}
 
+
# Word wey de dey use dey talk sey make someting happen or make person do someting.
 +
#:* {{ux|dv| Dat one na your business. '''Sha''' do quick make person come chop rice. |(That's your business, just hurry up let us celebrate with you.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Make dis rain '''sha''' fall. Sky don dark finish like back of pot, e still no want fall.|(This rain should just fall! The sky has been very dark since and it still hasn't rained)}}
 +
# Word wey dem dey use change matter wey de dey talk
 +
#:* {{ux|dv| I don tell am. If e gree no wahala, if e no gree, noting still spoil. '''Sha''' make we dey comot. |(I have told him. If he agrees, no problem; if he doesn't agree all well and good. Anyways let's go.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Ah! You don talk wetin you want talk. No need to say sorry. '''Sha''' na you get your mouth. |(Oh! You have said what you want to say, there is no need to be sorry. Anyways, it's your mouth!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*  [[toh]]  
 
*  [[toh]]  
Line 20: Line 25:
 
* [[mstchew]]
 
* [[mstchew]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''just'', ''well''
+
* English: ''just'', ''well'', ''anyways''

Latest revision as of 12:26, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba sha meaning just

Pronunciation

  • ʃɑ̌

Play Play

Adverb

  1. Word wey de dey use dey talk sey wetin de don first talk no be so e be finish. (Conjunctive)
    • No be all of dem sha o, but many.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__52, Well, it was not everyone, just some.)
    • But sha o, we sha thank God sey God don catch am.  — (IBA_33_News-Comments_MG__120, Well, we are just grateful to God that he has been exposed.)
  2. Word wey de dey use dey talk sey make someting happen or make person do someting.
    • Dat one na your business. Sha do quick make person come chop rice.  — (That's your business, just hurry up let us celebrate with you.)
    • Make dis rain sha fall. Sky don dark finish like back of pot, e still no want fall.  — (This rain should just fall! The sky has been very dark since and it still hasn't rained)
  3. Word wey dem dey use change matter wey de dey talk
    • I don tell am. If e gree no wahala, if e no gree, noting still spoil. Sha make we dey comot.  — (I have told him. If he agrees, no problem; if he doesn't agree all well and good. Anyways let's go.)
    • Ah! You don talk wetin you want talk. No need to say sorry. Sha na you get your mouth.  — (Oh! You have said what you want to say, there is no need to be sorry. Anyways, it's your mouth!)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: just, well, anyways