Difference between revisions of "shak"
(→Naija) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''drink'' | + | * English: ''alcoholic drink'' |
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | Drink wey dey enter person eye | ||
+ | |||
+ | • Bring shak come abeg. (Bring alcoholic drinks please.) | ||
+ | • Na water be dis abi na shak? (Is that water or is that an alcoholic drink?) |
Revision as of 03:53, 21 December 2022
Naija
Alternative form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
Verb
- Make person drink wetin fit make am high
- Shey you get power? No come shak two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. — (NSC_2021, Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)
- No use all your money go dey shak o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. — (NSC_2021, Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: alcoholic drink
Noun
Drink wey dey enter person eye
• Bring shak come abeg. (Bring alcoholic drinks please.) • Na water be dis abi na shak? (Is that water or is that an alcoholic drink?)