Difference between revisions of "shak"

Line 10: Line 10:
  
===Verb===
 
===Verb===
* Make person drink wetin fit make am high
+
* Make person drink wine or strong drink.
 
:* {{ux|dv| Shey you get power? No come '''shak''' two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. |(Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)}}
 
:* {{ux|dv| No use all your money go dey '''shak''' o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. |(Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)}}
 
Revision as of 15:55, 9 March 2024

Naija

Alternative form

shack

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ʃâk Play Play

Verb

  • Make person drink wine or strong drink.
  • Shey you get power? No come shak two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat.  — (Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)
  • No use all your money go dey shak o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why.  — (Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink

Noun

  • Drink wey dey enter person eye.
  • Bring shak come abeg.  — (Bring alcoholic drinks please.)
  • Na water be dis abi na shak?  — (Is that water or is that an alcoholic drink?)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink