shak

Revision as of 03:53, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Translation)

Naija

Alternative form

shack

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ʃâk Play Play

Verb

  • Make person drink wetin fit make am high
  • Shey you get power? No come shak two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat.  — (NSC_2021, Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)
  • No use all your money go dey shak o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why.  — (NSC_2021, Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink

Noun

Drink wey dey enter person eye

• Bring shak come abeg. (Bring alcoholic drinks please.) • Na water be dis abi na shak? (Is that water or is that an alcoholic drink?)