Difference between revisions of "shame"

 
(25 intermediate revisions by 14 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English shame
+
From: English ''shame''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ʃêm
 
* ʃêm
 
<sm2>Pcm-ng-shame.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shame.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shame.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shame.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1158
 
* Frequency in raw corpus: 209
 
* Frequency rank in raw corpus: 1280
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
shame: no definition -- Definition in Naija?
+
* Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
 
+
:* {{ux|dv| Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}}
 
+
:* {{ux|dv| I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}}
# - (frequency:28)
+
:* {{ux|dv| But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}}
#: {{ux|dv|Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, __no translation__)}}
 
# det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|no be only government na im get di '''shame'''. |(deuber__2431, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dem criticize me… Fear and '''shame''' dey catch me... |(bbc__4000, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis hide-hide and '''shame''' na why plenty people no dey wan go test demself for sexually-transmitted diseases ; |(bbc__40711, __no translation__)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Some people dey try to cover the bad thing wey dem don do because of '''shame'''. |(jw__27169, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As we fit see, Mimi Mefo e words dem alter reality, spread lies, weh e di put loyal army weh for e legal fight for '''shame''' and dis wan too bad for de moral for de troops, Tchiroma tok. |(bbc__593, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis kain '''shame''' na big somtin for pesin wey feel say im be sex addict. |(bbc__40779, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Heart wey proud fit survive bad things wey worry everybody because that kind '''shame''' no dey touch pride. |(katakata__279, __no translation__)}}
 
# case-conj-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Jesus just talk about the '''shame''' and disgrace wey e go face. |(jw__25118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Florida Uzoaru dey fight against di '''shame''' and bad mouth wey dey follow people wey wan buy sexual health products like condoms, and tests dem wey go help person know their status. |(bbc__49390, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|HRW say female students tell dem say di '''shame''' wey dem dey suffer for di hand of teachers no be small. |(bbc__55190, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She say wetin she want now na how women go fight di '''shame''' wey dem dey go through wey dey make dem keep quiet, still allow dis kain bad thing to dey continue. |(bbc__89053, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415
 
 
 
====Antonyms====
 
* fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''shame''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
shame: 1. be ashamed 2. to disgrace 3. to be shy -- Definition in Naija?
+
* Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.  
 
+
:* {{ux|dv| E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. |(It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)}}
 
+
:* {{ux|dv| This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear.|(jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|1. Tunde '''shame''' Ogaga. 2. Make you no '''shame'''. 3. '''Shame''' dey catch me.|no translation}}
 
# - (frequency:40)
 
#: {{ux|dv|Dis one na '''shame'''. |(bbc__22401, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|na everybody '''shame''' |(deuber__2432, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Any time I go fit komot de sound for de video for show say na join-join and '''shame''' de pipo dem. |(bbc__23810, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some women say di priests wey give dem belle abandon dia pikin Gbege don land for Catholic priests on to name and '''shame''' levels. |(bbc__91644, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Dem start to preach without '''shame'''. |(jw__6734, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shaibu say goment suppose hide im face for '''shame''' unto say dem no fit stop am from traveling to US. |(bbc__88186, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Im tell BBC say na shock and '''shame''' hit am as im see how hotels take increase price. |(bbc__59583, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Single mama dem dey suffer plenty stigma and '''shame''', sake of cultural and religious belief. |(bbc__89928, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|We fit don see sey some sabi '''shame''' well well and dey like dey their own. |(jw__28362, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E fit be things wey ‘fit make dem '''shame''' now’ and wey fit make dem no get life. |(jw__18867, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Yesterday protesters shout '''shame''' on you on top lawmakers and president head. |(bbc__101597, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Committee member gif reason say Broos no qualify de team for World Cup, yi no di stay for Cameroon, yi put '''shame''' for country for one scandal for Brussels. |(bbc__26005, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For one very serious statement, di Jubilee Party tell voters to '''shame''' di plan wey NASA get. |(bbc__52132, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For weekend, President Mugabe accuse Mnangagwa say im pay people wey dey support am to '''shame''' im wife. |(bbc__52523, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|I dey '''shame'''. |(bbc__6486, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Obuks, eh, talk di truth make devil for '''shame'''. |(deuber__4056, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So dem don enter gym to prove say dem strong pass di same people wey dey use dia size '''shame''' dem. |(bbc__90400, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|D-Tigress wey be Nigeria Senior Women Basketball team nack Guinea with 93 to 61 points Mali  take Central African Republic shine with 97 to 38 points Senegal wey win di last competition slap Egypt for face with 93 to 61 points Cameroun carry Tunisia shine with 97 to 49 points Mozambique press Democratic Republic of Congo with 52 to 42 points Angola '''shame''' Ivory Coast 70 to 62 points |(bbc__26634, __no translation__)}}
 
# aux-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear. |(jw__43427, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If the papa or mama use e as e take vex am, curse the pikin or punish am, the pikin fit come dey '''shame''' or stop to dey talk to dem. |(jw__11740, __no translation__)}}
 
# discourse (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So naim I take '''shame''' now. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__90, So that was how I shamefully...)}}
 
#: {{ux|dv|You go just see di men like sey de cover haha '''shame'''. |(NST_cleaned__28244, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415
 
 
 
====Antonyms====
 
* fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: 1. be ashamed 2. to disgrace 3. to be shy
+
* English: ''be ashamed'', ''disgrace''

Latest revision as of 17:50, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English shame

Pronunciation

  • ʃêm

Play Play

Noun

  • Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
  • Dat day, shame con catch me well, well.  — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
  • I never meet man wey no get shame like you.  — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
  • But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything.  — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)

Translations

  • English: shame

Verb

  • Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.
  • E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit.  — (It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
  • This one fit make you dey shame or even dey fear.  — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)

Translations

  • English: be ashamed, disgrace