Difference between revisions of "shame"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey do person wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.  
+
* Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.  
:* {{ux|dv|Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}}
:* {{ux|dv|I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}}
+
:* {{ux|dv| I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}}
:* {{ux|dv|But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}}
+
:* {{ux|dv| But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}}
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''shame''
 
* English: ''shame''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make  Someting do person wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.  
+
* Make  dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.  
:* {{ux|dv|E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. |(NSC_Abonyi_2021, It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)}}
+
:* {{ux|dv| E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. |(It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)}}
:* {{ux|dv|This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear. |(jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)}}
+
:* {{ux|dv| This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear.|(jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)}}
:* {{ux|dv|If the papa or mama use e as e take vex am, curse the pikin or punish am, the pikin fit come dey '''shame''' or stop to dey talk to dem. |(jw__11740, If a parent calls down evil on the child or punishes the child in anger, the child may become ashamed or withdraw into a shell.)}}
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''be ashamed'', ''disgrace''
 
* English: ''be ashamed'', ''disgrace''

Latest revision as of 17:50, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English shame

Pronunciation

  • ʃêm

Play Play

Noun

  • Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
  • Dat day, shame con catch me well, well.  — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
  • I never meet man wey no get shame like you.  — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
  • But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything.  — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)

Translations

  • English: shame

Verb

  • Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.
  • E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit.  — (It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
  • This one fit make you dey shame or even dey fear.  — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)

Translations

  • English: be ashamed, disgrace