Difference between revisions of "shame"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
(12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''shame'' | From: English ''shame'' | ||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃêm | * ʃêm | ||
<sm2>Pcm-ng-shame.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shame.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shame.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shame.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am. | |
− | :*{{ux|dv|Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}} | + | :* {{ux|dv| Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}} |
− | :*{{ux|dv|I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}} | + | :* {{ux|dv| I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}} |
− | :*{{ux|dv|But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}} | + | :* {{ux|dv| But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}} |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shame'' | * English: ''shame'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am. | |
− | :*{{ux|dv|E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so | + | :* {{ux|dv| E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. |(It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)}} |
− | + | :* {{ux|dv| This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear.|(jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)}} | |
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''be ashamed'', ''disgrace'' |
Latest revision as of 17:50, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English shame
Pronunciation
- ʃêm
Noun
- Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
- Dat day, shame con catch me well, well. — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
- I never meet man wey no get shame like you. — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
- But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything. — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)
Translations
- English: shame
Verb
- Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.
- E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. — (It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
- This one fit make you dey shame or even dey fear. — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)
Translations
- English: be ashamed, disgrace