Difference between revisions of "shame"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Someting wey do person wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am. | + | * Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am. |
− | :* {{ux|dv|Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}} | + | :* {{ux|dv| Dat day, '''shame''' con catch me well, well. |(NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)}} |
− | :* {{ux|dv|I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}} | + | :* {{ux|dv| I never meet man wey no get '''shame''' like you. |(deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)}} |
− | :* {{ux|dv|But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}} | + | :* {{ux|dv| But instead make e bear the '''shame''', e come agree to kill person wey no do anything. |(jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)}} |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shame'' | * English: ''shame'' |
Revision as of 14:00, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English shame
Pronunciation
- ʃêm
Noun
- Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
- Dat day, shame con catch me well, well. — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
- I never meet man wey no get shame like you. — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
- But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything. — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)
Translations
- English: shame
Verb
- Make Someting do person wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
- E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. — (NSC_Abonyi_2021, It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
- This one fit make you dey shame or even dey fear. — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)
- If the papa or mama use e as e take vex am, curse the pikin or punish am, the pikin fit come dey shame or stop to dey talk to dem. — (jw__11740, If a parent calls down evil on the child or punishes the child in anger, the child may become ashamed or withdraw into a shell.)
Translations
- English: be ashamed, disgrace