Difference between revisions of "shayo"

Line 19: Line 19:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Sey make person high.
+
* Make person don take someting wey go make am high.
* {{ux|dv|E don '''shayo'''.|(NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )}}
+
:* {{ux|dv|E don '''shayo'''.|(NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )}}
* {{ux|dv|Dem dey use igbo dey '''shayo'''. |(NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem dey use igbo dey '''shayo'''. |(NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[shack]], [[high]]
 
* [[shack]], [[high]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to smoke, to drink''
 
* English: ''to smoke, to drink''

Revision as of 17:44, 26 August 2021

Naija

Etymology

From: English shack

Pronunciation

  • ʃájó

Play Play

Noun

  • Drink wey dey catch person.
  • Oga buy shayo for us.  — ( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us. )
  • Di shayo high am.  — (NSC_Ajede_2020,The drink got him intoxicated. )

Synonyms

Translations

  • English: alcoholic drinks


Verb

  • Make person don take someting wey go make am high.
  • E don shayo.  — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
  • Dem dey use igbo dey shayo.  — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: to smoke, to drink