Difference between revisions of "shayo"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Drink wey dey catch person.
+
* Someting wey dey catch person wey fit be drink or smoke.
 
:* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us. )}}
 
:* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us. )}}
 
:* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |(NSC_Ajede_2020,The drink got him intoxicated. )}}
 
:* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |(NSC_Ajede_2020,The drink got him intoxicated. )}}
Line 16: Line 16:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''alcoholic drinks''
 
* English: ''alcoholic drinks''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 17:45, 26 August 2021

Naija

Etymology

From: English shack

Pronunciation

  • ʃájó

Play Play

Noun

  • Someting wey dey catch person wey fit be drink or smoke.
  • Oga buy shayo for us.  — ( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us. )
  • Di shayo high am.  — (NSC_Ajede_2020,The drink got him intoxicated. )

Synonyms

Translations

  • English: alcoholic drinks

Verb

  • Make person don take someting wey go make am high.
  • E don shayo.  — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
  • Dem dey use igbo dey shayo.  — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: to smoke, to drink