Difference between revisions of "shayo"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey dey catch person wey fit be drink or [[weewe]].
+
* Someting wey dey catch person wey fit be drink or [[igbo]].
:* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us. )}}
+
:* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)}}
:* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |(NSC_Ajede_2020,The drink got him intoxicated. )}}
+
:* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |(NSC_Ajede_2020,The marijuana got him intoxicated.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[shack]]
 
* [[shack]]

Revision as of 14:10, 28 August 2021

Naija

Etymology

From: English shack

Pronunciation

  • ʃájó

Play Play

Noun

  • Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
  • Oga buy shayo for us.  — ( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)
  • Di shayo high am.  — (NSC_Ajede_2020,The marijuana got him intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: alcoholic drinks

Verb

  • Make person don take someting wey go make am high.
  • E don shayo.  — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
  • Dem dey use igbo dey shayo.  — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: to smoke, to drink