shayo

Naija

Etymology

From: English shack

Pronunciation

  • ʃájó

Play Play

Noun

  • Drink wey dey catch person.
  • Oga buy shayo for us.  — ( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us. )
  • Di shayo high am.  — (NSC_Ajede_2020,The drink got him intoxicated. )

Synonyms

Translations

  • English: alcoholic drinks


Verb

  • Sey make person high.
  • E don shayo.  — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
  • Dem dey use igbo dey shayo.  — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: to smoke, to drink