shey
Naija
Etymology
From Yoruba: shey
Pronunciation
- ʃé
Modal verb
- Wetin dem take dey ask question.
- Shey pile go show?. — (Will father come?)
- Shey you fit cook? — (Can you cook?)
Translations
- English: modal verb
Particle
- Wetin dem dey use ask question.
- So I con enter shey you know Yankwura? — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__117, So, I then entered, you know Yankwura right?)
- Shey you understand? — (NST_cleaned__35044, Do you understand?)
- Shey na, shey na you marry am come, na me go marry am go. — (NST_cleaned__31749, Aren't you the one who married her? I will her too.)
Synonyms
Translations
- English: Question tag