shine eye

Revision as of 05:20, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb phrase)

Naija

Etymology

From English: shine and eye

Pronunciation

  • ʃáɪnàɪ

Play Play

Verb phrase

  • pipo dey shine eye for Eko market, no go dull yoursef.  — (NSC_2020, People are cautious in Eko market, so stay alert.)
  • Shine eye o make dem no go dagbo you o.  — ( Egbokhare_2020, Stay smart and alert so you won't get scammed.)

Releted forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to be cautious, to be smart