shine eye

Naija

Etymology

From English: shine and eye

Pronunciation

  • ʃáɪn àɪ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Verb phrase

shine eye: to be cautious, to be smart -- Definition in Naija?

  • Pipo di shine eye for see how de bad April fool joke go end.  — (bbc__81471, __no translation__)
    Shine eye o make dem no go dagbo you o.  — ( Egbokhare_2020, Stay smart and alert so you won't get robbed.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to be cautious, to be smart