shine eye

Naija

Etymology

From English: shine and eye

Pronunciation

  • ʃáɪn àɪ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Verb phrase

Make people wise up.

  • Pipo dey shine eye for Eko market, no go dull ya self.  — (NSC_Olukayode. S.M_2021, People are cautious in Eko market, so stay alert.)
    Shine eye o make dem no go dagbo you o.  — ( Egbokhare_2020, Stay smart and alert so you won't get scammed.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to be cautious, to be smart