shine eye
Naija
Etymology
From English: shine and eye
Pronunciation
- ʃáɪn àɪ
Verb phrase
- Make people wise up.
- Pipo dey shine eye for Eko market, no go dull ya self. — (NSC_Olukayode. S.M_2021, People are cautious in Eko market, so stay alert.)
- Shine eye o make dem no go dagbo you o. — ( Egbokhare_2020, Stay smart and alert so you won't get scammed.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to be cautious, to be smart