Difference between revisions of "shineshine"

Line 19: Line 19:
 
#Na name of beer.
 
#Na name of beer.
 
#:* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and that shineshine bobo, it's three hundred. The Goldberg is three hundred.)}}
 
#Wetin no be [[wash wash]].
+
#Wetin be [[wash wash]].
 
#:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 17:05, 12 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃàìnʃáín

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 22463

Noun

  1. Na name of beer.
    • Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and that shineshine bobo, it's three hundred. The Goldberg is three hundred.)
  2. Wetin be wash wash.
    • Na shineshine e dey wear o.  — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)

Translation

  • English: beer, worthless jewelry

Adjective

Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.

  1. Star o, shineshine bobo o okay,  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)

Translations

  • English: superstar