wash wash

Naija

Etymology

From:English wash

Pronunciation

  • wɔ̀ʃwɔ́ʃ

Play Play

Noun

  1. Money wey be fake. Money wey be counterfeit.
    • Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.  — (The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
    • Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash.  — (The money the conductor gave me at the park is fake.)
  2. Gold wey be fake.
    • If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market.  — (One needs to be vigilant otherwise, they’ll buy fakes at the bullion market.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: counterfeit, flatter