Difference between revisions of "shineshine"
(→Noun) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Person wey dey shine, wey dey feel like superstar. | Person wey dey shine, wey dey feel like superstar. | ||
− | + | :* {{ux|dv| Star o, '''shineshine''' bobo o okay, |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''superstar'' | * English: ''superstar'' |
Revision as of 17:05, 12 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃàìnʃáín
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 2
- Frequency rank in raw corpus: 22463
Noun
- Na name of beer.
- Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and that shineshine bobo, it's three hundred. The Goldberg is three hundred.)
- Wetin be wash wash.
- Na shineshine e dey wear o. — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)
Translation
- English: beer, worthless jewelry
Adjective
Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
- Star o, shineshine bobo o okay, — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)
Translations
- English: superstar