Difference between revisions of "shineshine"

Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-shineshine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shineshine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2>  
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
# Wetin be sey if light touch am e go show di light.
 +
#:* {{ux|dv| You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? |(NSC_2021, You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)}}
 +
#:* {{ux|dv| No be by '''shineshine''' polo you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground. |(NSC_2021, The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)}}
 +
:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}}
 
* Na name of beer.
 
* Na name of beer.
 
:* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)}}
 
:* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)}}
 
* Name for wetin be fake.
 
* Name for wetin be fake.
 
:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)}}
* Someting wey sey shine well well for light.
 
:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}}
 
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[shine]], [[shine teeth]]
 
* [[shine]], [[shine teeth]]
Line 21: Line 21:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''beer, worthless jewelry, sequins''
 
* English: ''beer, worthless jewelry, sequins''
 
===Adjective===
 
* Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
 
:* {{ux|dv| Star o, '''shineshine''' bobo o okay. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)}}
 
====Related form====
 
* [[shine]]
 
====Translations====
 
* English: ''superstar''
 

Revision as of 04:04, 4 August 2021

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃàìnʃáín

Play Play

Noun

  1. Wetin be sey if light touch am e go show di light.
    • You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you?  — (NSC_2021, You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)
    • No be by shineshine polo you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground.  — (NSC_2021, The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)
  • I dey see shineshine for di cloth wey I wear.  —  (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)
  • Na name of beer.
  • Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
  • Name for wetin be fake.
  • Na shineshine e dey wear o.  — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)

Related form

Translation

  • English: beer, worthless jewelry, sequins