Difference between revisions of "shineshine"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin be sey if light touch am e go show di light. | # Wetin be sey if light touch am e go show di light. | ||
− | #:* {{ux|dv| You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? |(NSC_2021, You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)}} | + | #:* {{ux|dv| You dey come wedding, you wear '''shineshine''' full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? |(NSC_2021, You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)}} |
− | #:* {{ux|dv| No be by '''shineshine''' | + | #:* {{ux|dv| No be by '''shineshine''' you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground. |(NSC_2021, The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)}} |
#:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}} | #:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}} | ||
# Name of beer. | # Name of beer. |
Revision as of 04:05, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃàìnʃáín
Noun
- Wetin be sey if light touch am e go show di light.
- You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? — (NSC_2021, You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)
- No be by shineshine you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground. — (NSC_2021, The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)
- I dey see shineshine for di cloth wey I wear. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)
- Name of beer.
- Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
- Name for wetin be fake.
- Na shineshine e dey wear o. — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)
Related form
Translation
- English: beer, worthless jewelry, sequins