shineshine

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃàìnʃáín

Play Play


Noun

  • Na name of beer.
  • Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
  • Name for wetin be fake.
  • Na shineshine e dey wear o.  — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)
  • Someting wey sey shine well well for light.
  • I dey see shineshine for di cloth wey I wear.  —  (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)

Related form

Translation

  • English: beer, worthless jewelry, sequins

Adjective

  • Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
  • Star o, shineshine bobo o okay,  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)

Related form

Translations

  • English: superstar