shineshine
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃàìnʃáín
Noun
- Na name of beer.
- Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
- Name for wetin be fake.
- Na shineshine e dey wear o. — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)
- Someting wey sey shine well well for light.
- I dey see shineshine for di cloth wey I wear. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)
Related form
Translation
- English: beer, worthless jewelry, sequins
Adjective
- Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
- Star o, shineshine bobo o okay. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)
Related form
Translations
- English: superstar