shineshine bobo

Revision as of 14:31, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''shine and bobo'' ===Pronunciation=== * ʃainʃain bòbó <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ==...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English shine and bobo

Pronunciation

  • ʃainʃain bòbó


Noun

  • Name of beer
  • Give me one shinesine bobo for there.  — ( NSC_2021, Give me a bottle of Star Beer.)

Related forms

Translation

  • English: beer


Adjective

  • Wetin dem dey call guy wey dey reign.
  • Dat your former boyfriend don turn to shineshine bobo for IG.  — ( NSC_2021, Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)

Related forms

Translation

  • English: trendy guy