shineshine bobo

Revision as of 14:32, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English shine and bobo

Pronunciation

  • ʃainʃain bòbó


Noun

  1. Name of beer
    • Give me one shinesine bobo for there.  — ( NSC_2021, Give me a bottle of Star Beer.)
  2. Wetin dem dey call guy wey dey reign.
    • Dat your former boyfriend don turn to shineshine bobo for IG.  — ( NSC_2021, Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)

Related forms

Translation

  • English: beer, trendy guy