shineshine bobo
Naija
Etymology
From: English shine and bobo
Pronunciation
- ʃainʃain bòbó
Noun
- Name of beer
- Give me one shinesine bobo for there. — ( NSC_2021, Give me a bottle of Star Beer.)
- Wetin dem dey call guy wey dey reign for town.
- Dat your former boyfriend don turn to shineshine bobo for IG. — ( NSC_2021, Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)
Related forms
Translation
- English: beer, trendy guy