Difference between revisions of "shortcut"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | # Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | ||
− | #:* {{ux|dv|I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|()}} | + | #:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|(NSC_2021, I)}} |
#:* {{ux|dv| Dis area no safe again o!, no dey pass '''shortcut''' for night.|()}} | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o!, no dey pass '''shortcut''' for night.|()}} | ||
# When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | # When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | ||
#:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use ''''shortcut'''.|()}} | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use ''''shortcut'''.|()}} | ||
#:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|()}} | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|()}} | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[ikoro]], [[cornercorner]] | * [[ikoro]], [[cornercorner]] | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''shortcut, '' | + | * English: ''shortcut, cunning'' |
Revision as of 14:35, 27 August 2021
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation
- ꭍᴐ́:tkᴐ̀t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — (NSC_2021, I)
- Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night. — ()
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use 'shortcut. — ()
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — ()
Synonyms
Translations
- English: shortcut, cunning