Difference between revisions of "shortcut"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | # Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | ||
− | #:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|(NSC_2021, I)}} | + | #:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|(NSC_2021, I have a shortcut I pass through when going to the market.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o!, no dey pass '''shortcut''' for night.|()}} | + | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o!, no dey pass '''shortcut''' for night.|(NSC_2021, Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)}} |
# When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | # When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | ||
− | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use ''''shortcut'''.|()}} | + | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use ''''shortcut'''.|( NSC_2021, All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|()}} | + | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|( His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[ikoro]], [[cornercorner]] | * [[ikoro]], [[cornercorner]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shortcut, cunning'' | * English: ''shortcut, cunning'' |
Revision as of 14:28, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation
- ꭍᴐ́:tkᴐ̀t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — (NSC_2021, I have a shortcut I pass through when going to the market.)
- Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night. — (NSC_2021, Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use 'shortcut. — ( NSC_2021, All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — ( His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut, cunning