Difference between revisions of "shortcut"

(Blanked the page)
Tag: Blanking
 
(11 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 +
==Naija==
 +
===Etymology===
 +
From: English ''shortcut''
 +
===Pronunciation1===
 +
* ʃɔ́tkɔ̂t
 +
<sm2>Pcm-ng-shortcut.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2>
  
 +
===Pronunciaton2===
 +
ʃɔ̀tkɔ̂t
 +
<sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
# Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
 +
#:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|(I have a shortcut I pass through when going to the market.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dis area no safe again o! No dey pass '''shortcut''' for night.|(Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)}}
 +
# When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings.
 +
#:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use '''shortcut'''.|(All of the man's activities is about doing things in  accelerated way.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|(His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[ikoro]], [[cornercorner]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''shortcut, cunning''

Latest revision as of 18:21, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English shortcut

Pronunciation1

  • ʃɔ́tkɔ̂t

Play


Pronunciaton2

ʃɔ̀tkɔ̂t


Noun

  1. Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
    • I get one shortcut wey I dey follow go market.  — (I have a shortcut I pass through when going to the market.)
    • Dis area no safe again o! No dey pass shortcut for night.  — (Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
  2. When person dey use magomago sense take dey do doings.
    • All dat guy runs na to dey use shortcut.  — (All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
    • Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison.  — (His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut, cunning