Difference between revisions of "shortcut"
m (1 revision imported) |
(→Naija) |
||
(12 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
− | {{# | + | ==Naija== |
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''shortcut'' | ||
+ | ===Pronunciation1=== | ||
+ | * ʃɔ́tkɔ̂t | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-shortcut.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciaton2=== | ||
+ | ʃɔ̀tkɔ̂t | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | ||
+ | #:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|(I have a shortcut I pass through when going to the market.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o! No dey pass '''shortcut''' for night.|(Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)}} | ||
+ | # When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | ||
+ | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use '''shortcut'''.|(All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|(His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[ikoro]], [[cornercorner]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''shortcut, cunning'' |
Latest revision as of 18:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation1
- ʃɔ́tkɔ̂t
Pronunciaton2
ʃɔ̀tkɔ̂t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — (I have a shortcut I pass through when going to the market.)
- Dis area no safe again o! No dey pass shortcut for night. — (Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use shortcut. — (All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — (His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut, cunning