Difference between revisions of "shortcut"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''shortcut'' | From: English ''shortcut'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ꭍᴐ́tkᴐ̂t |
<sm2>Pcm-ng-shortcut.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shortcut.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2> |
Revision as of 12:35, 16 September 2021
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation
- ꭍᴐ́tkᴐ̂t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — (NSC_2021, I have a shortcut I pass through when going to the market.)
- Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night. — (NSC_2021, Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use shortcut. — ( NSC_2021, All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — (NSC_2021, His dubious dealingS in the business deal landed him in prison.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut, cunning