Difference between revisions of "shortcut"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | # Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | ||
− | #:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|( | + | #:* {{ux|dv| I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|(I have a shortcut I pass through when going to the market.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o! No dey pass '''shortcut''' for night.|( | + | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o! No dey pass '''shortcut''' for night.|(Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)}} |
# When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | # When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | ||
− | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use '''shortcut'''.|( | + | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use '''shortcut'''.|(All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|( | + | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|(His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[ikoro]], [[cornercorner]] | * [[ikoro]], [[cornercorner]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shortcut, cunning'' | * English: ''shortcut, cunning'' |
Latest revision as of 18:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation1
- ʃɔ́tkɔ̂t
Pronunciaton2
ʃɔ̀tkɔ̂t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — (I have a shortcut I pass through when going to the market.)
- Dis area no safe again o! No dey pass shortcut for night. — (Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use shortcut. — (All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — (His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut, cunning