shortcut

Naija

Etymology

From: English shortcut

Pronunciation

  • ꭍᴐ́:tkᴐ̀t

Play Play

Noun

  1. Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
    • I get one shortcut wey I dey follow go market.  — ()
    • Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night.  — ()
  2. When person dey use magomago sense take dey do doings.
    • All dat guy runs na to dey use 'shortcut.  — ()
    • Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison.  — ()


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: shortcut,