shortcut
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation
- ꭍᴐ́:tkᴐ̀t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — ()
- Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night. — ()
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use 'shortcut. — ()
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — ()
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: shortcut,