Difference between revisions of "show"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Place where people dey go | + | * Place where people dey go go [[groove]]. |
:* {{ux|dv| E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)}} | :* {{ux|dv| E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)}} | ||
:* {{ux|dv| Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}} | :* {{ux|dv| Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}} | ||
Line 28: | Line 28: | ||
:* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}} | :* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}} | ||
:* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}} | :* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}} | ||
− | * Make | + | * Make [[truth]] about someting or person comot. |
− | :* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' | + | :* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' sey na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}} |
:* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} | :* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} | ||
===Intransitive=== | ===Intransitive=== | ||
− | + | # Make person see someting. | |
− | :* {{ux|dv| E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)}} | + | #:* {{ux|dv| E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)}} |
− | :* {{ux|dv| Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)}} | + | #:* {{ux|dv| Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)}} |
− | + | # Make person come somewhere | |
− | :{{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Ose, you go '''show''' for dat side next week?|(NSC_2021, Bro, will you show up at the other place next week? |
+ | #:* {{ux|dv| Babe, person don dey call you, dey call you, when you go '''show''' naw? |(NSC_2021, Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[come]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''reveal'', ''express'', ''come'', ''visit'' |
Revision as of 07:55, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English: show
Pronunciation
- ʃoʊ̂
Noun
- Place where people dey go go groove.
- E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
- Tiwa perform for di show — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
- Programme wey de dey show for tv or radio.
- Padi, padi is di name of di show. — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
- Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show. — (bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)
Synonyms
Translations
- English: party, programme on the media
Verb
Transitive
- Make person express someting.
- Dey show love. — (jw__7000, They showed love.)
- I want show am di seriousness of wetin e talk. — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
- To thank you for this love you show. — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
- Make truth about someting or person comot.
- But di proof wey dey di mata dey show sey na from cells cancer dey from start. — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
- Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show. — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)
Intransitive
- Make person see someting.
- E dey use am show sey wetin e talk must happen. — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
- Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what. — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
- Make person come somewhere
- {{ux|dv| Ose, you go show for dat side next week?|(NSC_2021, Bro, will you show up at the other place next week?
- Babe, person don dey call you, dey call you, when you go show naw? — (NSC_2021, Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)
Synonyms
Translations
- English: reveal, express, come, visit