Difference between revisions of "show"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(10 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ʃô |
<sm2>Pcm-ng-show.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-show.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-show.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Place where people dey go | + | * Place where people dey go go [[groove]]. |
:* {{ux|dv| E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)}} | :* {{ux|dv| E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}} | + | :* {{ux|dv| Tiwa perform for di '''show'''.|(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}} |
* Programme wey de dey show for tv or radio. | * Programme wey de dey show for tv or radio. | ||
:* {{ux|dv| Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)}} | :* {{ux|dv| Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |( | + | :* {{ux|dv| Former governor of di state, Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |(The former governor of the state, Duke was one of the bikers that was frequent on the program.)}} |
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person dey express someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| No be im fault. Na wetin you '''show''' am e use judge di matter.|(It is not his/ her fault. He/she is considering the matter based on what you showed.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dat man get sense. E no quick gree make di man work for am. E know sey di man go dey '''show''' am sey e be better person make e fit get di job. As di man wait small, di man cast imsef.|(The man is wise. He did not immediately agree to employ the man. He knew that the man will pretend to be a good person so that he can get the job. He waited for a while and the man exposed himself.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | # Make [[truth]] about someting or person comot. |
− | + | #:* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' sey na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} | |
− | :* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' | + | # Make person see someting. |
− | :* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} | + | #:* {{ux|dv| E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he has said will come to pass.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)}} | |
− | + | # Make person come somewhere. | |
− | :* {{ux|dv| E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he has said will come to | + | #:* {{ux|dv| Ose, you go '''show''' for dat side next week?|(Bro, will you show up at the other place next week? )}} |
− | :* {{ux|dv| Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)}} | + | #:* {{ux|dv| Babe, person don dey call you, dey call you, when you go '''show''' naw? |(Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)}} |
− | + | ||
− | :{{ux|dv| | + | ====Related Forms==== |
+ | [[show face]], [[show sense]], [[show way]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[come]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''reveal'', ''express'', ''come'', ''visit'' |
Latest revision as of 18:22, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: show
Pronunciation
- ʃô
Noun
- Place where people dey go go groove.
- E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
- Tiwa perform for di show. — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
- Programme wey de dey show for tv or radio.
- Padi, padi is di name of di show. — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
- Former governor of di state, Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show. — (The former governor of the state, Duke was one of the bikers that was frequent on the program.)
Synonyms
Translations
- English: party, programme on the media
Verb
- Make person dey express someting.
- No be im fault. Na wetin you show am e use judge di matter. — (It is not his/ her fault. He/she is considering the matter based on what you showed.)
- Dat man get sense. E no quick gree make di man work for am. E know sey di man go dey show am sey e be better person make e fit get di job. As di man wait small, di man cast imsef. — (The man is wise. He did not immediately agree to employ the man. He knew that the man will pretend to be a good person so that he can get the job. He waited for a while and the man exposed himself.)
- Make truth about someting or person comot.
- But di proof wey dey di mata dey show sey na from cells cancer dey from start. — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
- Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show. — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)
- Make person see someting.
- E dey use am show sey wetin e talk must happen. — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to pass.)
- Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what. — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
- Make person come somewhere.
- Ose, you go show for dat side next week? — (Bro, will you show up at the other place next week? )
- Babe, person don dey call you, dey call you, when you go show naw? — (Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)
Related Forms
show face, show sense, show way
Synonyms
Translations
- English: reveal, express, come, visit