Difference between revisions of "show"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ''show''
+
From English ''show''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 35: Line 35:
 
===Transitive===
 
===Transitive===
 
* Make person express someting.
 
* Make person express someting.
#{{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They show a feeling of love.)}}
 
#{{ux|dv|I want show am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
 
#{{ux|dv|I want show am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
#{{ux|dv|To thank you for this love you '''show''', |(jw__37824, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|To thank you for this love you '''show''', |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}}
 
   
 
   
 
* Make person reveal someting.  
 
* Make person reveal someting.  
#{{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence that is on the matter shows that it is from cells cancer they started from.)}}
#{{ux|dv|Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Boss Aleburu advise that you can ust search the online vendor on google and everything about the company will show. )}}
  
 
===Intransitive===
 
===Intransitive===
Line 50: Line 50:
 
* Make something or person surface.
 
* Make something or person surface.
 
#{{ux|dv|Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no '''show'''. |(bbc__29127, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no '''show'''. |(bbc__29127, __no translation__)}}
#{{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, __no translation__)}}  
+
#{{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, Wizkid must show up.)}}  
  
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===
#{{ux|dv|You go '''show''' love for di party. |(NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)}}
+
:{{ux|dv|You go '''show''' love for di party. |(NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 17:25, 14 May 2021

Naija

Etymology

From English show

Pronunciation

  • ʃoʊ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 48
  • Frequency rank in NSC treebank: 247
  • Frequency in raw corpus: 5502
  • Frequency rank in raw corpus: 72


Noun

  • Party wey people go make dem enjoy.
  1. Five pipo wey blow afta di show  — (bbc__ Five people that made it after the show.)
  2. Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme for di media.
  1. Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)
  2. Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc_ Former governor of the state, Donald Duke is one of the biker's that have been featuring on the programme.)
  3. E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)

Synonyms

  • party, talk

Translations

  • English: party, programme on the media.

Verb

Transitive

  • Make person express someting.
  1. Dey show love.  — (jw__7000, They show a feeling of love.)
  2. I want show am di seriousness of wetin e talk.  — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
  3. To thank you for this love you show,  — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
  • Make person reveal someting.
  1. But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, But the evidence that is on the matter shows that it is from cells cancer they started from.)
  2. Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, Boss Aleburu advise that you can ust search the online vendor on google and everything about the company will show. )

Intransitive

  • Make person see someting.
  1. E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he talks must happen.)
  2. Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday shows that the movement is ready to protest no matter what.)
  • Make something or person surface.
  1. Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no show.  — (bbc__29127, __no translation__)
  2. Wizkid must show face  — (bbc__101082, Wizkid must show up.)

Serial Verb

You go show love for di party.  — (NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)

Derived forms

  1. E no dey show up for di party.  — (NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)
  2. Nashow up in dey do for im boss.  — (NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)


Synonyms

  • say, arrive, yarn

Antonyms

Translations

  • English: To see, reveal, express and come around.