Difference between revisions of "show"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
===Transitive=== | ===Transitive=== | ||
− | + | # Make person express someting. | |
− | :* {{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They showed love.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They showed love.)}} |
− | :* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}} | + | #:* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}} |
− | :* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}} | + | #:* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}} |
− | + | # Make [[truth]] about someting or person comot. | |
− | :* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' sey na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}} | + | #:* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' sey na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}} |
− | :* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} | + | #:* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} |
+ | |||
===Intransitive=== | ===Intransitive=== | ||
# Make person see someting. | # Make person see someting. |
Revision as of 07:58, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English: show
Pronunciation
- ʃô
Noun
- Place where people dey go go groove.
- E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
- Tiwa perform for di show — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
- Programme wey de dey show for tv or radio.
- Padi, padi is di name of di show. — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
- Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show. — (bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)
Synonyms
Translations
- English: party, programme on the media
Verb
Transitive
- Make person express someting.
- Dey show love. — (jw__7000, They showed love.)
- I want show am di seriousness of wetin e talk. — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
- To thank you for this love you show. — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
- Make truth about someting or person comot.
- But di proof wey dey di mata dey show sey na from cells cancer dey from start. — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
- Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show. — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)
Intransitive
- Make person see someting.
- E dey use am show sey wetin e talk must happen. — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
- Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what. — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
- Make person come somewhere
- Ose, you go show for dat side next week? — (NSC_2021, Bro, will you show up at the other place next week? )
- Babe, person don dey call you, dey call you, when you go show naw? — (NSC_2021, Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)
Synonyms
Translations
- English: reveal, express, come, visit