Difference between revisions of "show"

Line 23: Line 23:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
===Transitive===
+
# Make person dey express someting.
# Make person express someting.
+
#:* {{ux|dv| No be im fault. Na wetin you '''show''' am e use judge di matter.|(It is not his/ her fault. He/she is considering the matter based on what you showed.)}}
#:* {{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They showed love.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat man get sense. E no quick gree make di man work for am. E know sey di man go dey '''show''' am sey e be better person make e fit get di job. As di man wait small, di man cast imsef.|(The man is wise. He did not immediately agree to employ the man. He knew that the man will pretend to be a good person so that he can get the job. He waited for a while and the man exposed himself.)}}
#:* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
 
#:* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}}
 
 
# Make [[truth]] about someting or person comot.
 
# Make [[truth]] about someting or person comot.
 
#:* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' sey na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}}
 
#:* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' sey na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}}

Revision as of 05:42, 21 December 2022

Naija

Etymology

From English: show

Pronunciation

  • ʃô

Play Play

Noun

  • Place where people dey go go groove.
  • E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
  • Tiwa perform for di show.  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme wey de dey show for tv or radio.
  • Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
  • Former governor of di state, Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the program.)


Synonyms

Translations

  • English: party, programme on the media

Verb

  1. Make person dey express someting.
    • No be im fault. Na wetin you show am e use judge di matter.  — (It is not his/ her fault. He/she is considering the matter based on what you showed.)
    • Dat man get sense. E no quick gree make di man work for am. E know sey di man go dey show am sey e be better person make e fit get di job. As di man wait small, di man cast imsef.  — (The man is wise. He did not immediately agree to employ the man. He knew that the man will pretend to be a good person so that he can get the job. He waited for a while and the man exposed himself.)
  2. Make truth about someting or person comot.
    • But di proof wey dey di mata dey show sey na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
    • Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)

Intransitive

  1. Make person see someting.
    • E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
    • Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
  2. Make person come somewhere
    • Ose, you go show for dat side next week?  — (NSC_2021, Bro, will you show up at the other place next week? )
    • Babe, person don dey call you, dey call you, when you go show naw?  — (NSC_2021, Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)

Related Forms

show face, show sense, show way

Synonyms

come

Translations

  • English: reveal, express, come, visit