Difference between revisions of "show"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 36: | Line 36: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ===Transitive=== | ||
+ | * Make person express someting. | ||
+ | #{{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, __no translation__)}} | ||
+ | #{{ux|dv|I want show am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|To thank you for this love you '''show''', |(jw__37824, __no translation__)}} | ||
+ | |||
+ | * Make person reveal someting. | ||
+ | #{{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, __no translation__)}} | ||
+ | #{{ux|dv|Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, __no translation__)}} | ||
+ | ===Intransitive=== | ||
* Make person see someting. | * Make person see someting. | ||
#{{ux|dv|E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he talks must happen.)}} | #{{ux|dv|E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he talks must happen.)}} | ||
Line 45: | Line 55: | ||
#{{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, __no translation__)}} | #{{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, __no translation__)}} | ||
− | + | ===Serial Verb=== | |
− | + | * | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Line 66: | Line 69: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * waka, comot, | + | * [[waka]], comot, |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''To see, reveal, express and come around''. | * English: ''To see, reveal, express and come around''. |
Revision as of 14:51, 24 November 2020
Naija
Alternative forms
- sow
Etymology
Borrowed from English show
Pronunciation
- ʃoʊ̂
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 48
- Frequency rank in NSC treebank: 247
- Frequency in raw corpus: 5502
- Frequency rank in raw corpus: 72
Noun
- Party wey people go make dem enjoy.
- Five pipo wey blow afta di show — (bbc__ Five people that made it after the show.)
- Tiwa perform for di show — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
- Programme for di media.
- Padi, padi is di name of di show. — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)
- Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show. — (bbc_ Former governor of the state, Donald Duke is one of the biker's that have been featuring on the programme.)
- E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)
Synonyms
- party, talk
Translations
- English: party, programme on the media.
Verb
Transitive
- Make person express someting.
- Dey show love. — (jw__7000, __no translation__)
- I want show am di seriousness of wetin e talk. — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
- To thank you for this love you show, — (jw__37824, __no translation__)
- Make person reveal someting.
- But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start. — (bbc__22320, __no translation__)
- Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show. — (bbc__89634, __no translation__)
Intransitive
- Make person see someting.
- E dey use am show sey wetin e talk must happen. — (jw__38259, He used it to show that what he talks must happen.)
- Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what. — (bbc__4287, What happened yesterday shows that the movement is ready to protest no matter what.)
- Make something or person surface.
- Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no show. — (bbc__29127, __no translation__)
- Wizkid must show face — (bbc__101082, __no translation__)
Serial Verb
Derived forms
- E no dey show up for di party. — (NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)
- Nashow up in dey do for im boss. — (NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)
Synonyms
- say, arrive, yarn
Antonyms
- waka, comot,
Translations
- English: To see, reveal, express and come around.