show

Naija

Etymology

From English: show

Pronunciation

  • ʃoʊ̂

Play Play

Noun

  • Place where people dey go go groove.
  • E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
  • Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme wey de dey show for tv or radio.
  • Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
  • Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)


Synonyms

Translations

  • English: party, programme on the media

Verb

Transitive

  • Make person express someting.
  • Dey show love.  — (jw__7000, They showed love.)
  • I want show am di seriousness of wetin e talk.  — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
  • To thank you for this love you show.  — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
  • Make truth about someting or person comot.
  • But di proof wey dey di mata dey show sey na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
  • Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)

Intransitive

  1. Make person see someting.
    • E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
    • Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
  2. Make person come somewhere
    • {{ux|dv| Ose, you go show for dat side next week?|(NSC_2021, Bro, will you show up at the other place next week?
    • Babe, person don dey call you, dey call you, when you go show naw?  — (NSC_2021, Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)

Synonyms

come

Translations

  • English: reveal, express, come, visit