show

Revision as of 14:51, 24 November 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • sow

Etymology

Borrowed from English show

Pronunciation

  • ʃoʊ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 48
  • Frequency rank in NSC treebank: 247
  • Frequency in raw corpus: 5502
  • Frequency rank in raw corpus: 72


Noun

  • Party wey people go make dem enjoy.
  1. Five pipo wey blow afta di show  — (bbc__ Five people that made it after the show.)
  2. Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme for di media.
  1. Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)
  2. Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc_ Former governor of the state, Donald Duke is one of the biker's that have been featuring on the programme.)
  3. E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)

Synonyms

  • party, talk

Translations

  • English: party, programme on the media.

Verb

Transitive

  • Make person express someting.
  1. Dey show love.  — (jw__7000, __no translation__)
  2. I want show am di seriousness of wetin e talk.  — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
  3. To thank you for this love you show,  — (jw__37824, __no translation__)
  • Make person reveal someting.
  1. But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, __no translation__)
  2. Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, __no translation__)

Intransitive

  • Make person see someting.
  1. E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he talks must happen.)
  2. Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday shows that the movement is ready to protest no matter what.)
  • Make something or person surface.
  1. Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no show.  — (bbc__29127, __no translation__)
  2. Wizkid must show face  — (bbc__101082, __no translation__)

Serial Verb

Derived forms

  1. E no dey show up for di party.  — (NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)
  2. Nashow up in dey do for im boss.  — (NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)


Synonyms

  • say, arrive, yarn

Antonyms

Translations

  • English: To see, reveal, express and come around.