Difference between revisions of "show body"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show | + | * Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show. |
:* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(NSC_2021, They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}} | :* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(NSC_2021, They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}} | ||
:* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(NSC_2021, Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}} | :* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(NSC_2021, Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}} |
Revision as of 05:45, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: English show and body
Pronunciation
- ʃóbɔ̀dí
Noun
- Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
- De say woman wey don marry no suppose dey wear show body. — (NSC_2021, They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)
- Who give you dis show body wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. — (NSC_2021, Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)
Synonym
Translation
- English: cloth that is exposing
Verb phrase
- Make person go somewhere make people see am.
- Even say I no buy cloth, I go show body tomorrow. — (NSC_2021, Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)
- Osas say e go show body today. — ( NSC_2021, Osas said he would be here today.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: attend