siddonlook

Naija

Etymology

From English: sit, down and look

Pronunciation

  • sìdɔ́nlûk

Play


Verb

  • Na siddonlook e just dey do o.  — (Egbokhare_2020, He was just observing..)
  • I siddonlook dey look wetin dem dey do.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I was just observing their actions)

Derived forms

Translations

  • English: observe