snacks

Naija

Etymology

From: English snack

Pronunciation

  • snâks

Play Play

Noun

Na different different kind small chop chop wey de dey take flour make.

  • Abeg, make we arrange snacks for the small party as money no dey to arrange jollof and poundo.  — (NSC_Abonyi_2021, Please, let us get small chop since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)

Translations

  • English: snack