Difference between revisions of "so"

Line 22: Line 22:
  
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
* Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
+
Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
#:* {{ux|dv| '''So''' dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)}}
+
:* {{ux|dv| '''So''' dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)}}
#:* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}}
+
:* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}}
#:* {{ux|dv| Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am '''so''' dat e go dey well. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)}}
+
:* {{ux|dv| Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am '''so''' dat e go dey well. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''so''
 
* English: ''so''

Revision as of 01:22, 31 August 2021

Naija

Etymology

From English: so

Pronunciation

Play


Adverb

  1. Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
    • Na so de do am.  — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
    • Na so dem talk  — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
  2. As someting or people take dey.
    To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia.  — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
    Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)
  3. Wetin person dey use yarn to show how matter take dey drag.
    • Na so so book-me-down plenty o.  — (deuber__6507, There's a lot of book-me-down.)
    • Na so so wahala.  — (deuber__2721, It is very problematic.)

Translation

  • English: so


Conjunction

Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.

  • So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
  • Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
  • Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am so dat e go dey well.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)

Translations

  • English: so

Subordinating Conjunction

so: no definition -- Definition in Naija?

  1. So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence.  — (bbc__72448, __no translation__)



  1. Dem come meet Jesus so that dem go hear wetin e dey teach and so that e go cure dem.  — (jw__30206, __no translation__)
    John 3:​16 talk sey: ‘God love this world well well sotey e come send im only special Son, so that anybody wey continue to get faith for am no go die, but e go get life wey no go end.’  — (jw__46930, __no translation__)

Related Forms

so so,

Translations

  • English: so